Kese (dance) Lyrics - Wizkid
Let’s Check Out The Kese (dance) Lyrics by Wizkid. It is a New Song of the Year 2024. Its Beautiful Lyrics Are Written By Wizkid & P2J..
Title
Kese (dance)
Artist
Written By
Wizkid & P2J.
Kese (dance) Lyrics
[Chorus]
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
[Verse 1]
For the vibe, I've been out for days
Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)
Mm, anytime I dey
Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)
Even on my lane, mm
Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie
'Cause anything wey I drop, dem go chop, ajé
Whether night or day
I dey on my J's, I dey on my J's
[Pre-Chorus]
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
[Chorus]
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
[Verse 2]
So, tell me what you wanna do tonight?
You no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive
We turn the O2 to O3, má lọ bé si italawa
So baby, tell me why you wanna
Shake body make you do as you like
Na steady we dey blow the cana
Blow some trees, make me feel alright
I no fit lie, man, I'm wasted
And I'm feeling reckless
Na who buy last, get latest
That's why I'm working on patience
I no dey joke with my paycheck
If dem dey sleep, make dem wake them
So we go vibe, we go vibe tonight, k'ama de'bè
[Pre-Chorus]
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ
How many times dem go tell person?
Dem no dey pay to dey learn lesson
Sha manya, gbẹ́mi de'bè
And it's a vibe anytime we dey there
I no get time, I no get patience
Spray the money plenty
[Chorus]
Dance, gbẹdu
Chale, make we dance, gbẹdu
Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)
Let the music, e dey play, gbẹdu
Ọmọ, say you go dance, gbẹdu
Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu
You go dance, gbẹdu
You go dance
Found a mistake? Just select the incorrect part and click on the report button to provide the correction. We will replace it.
If You Like Kese (dance) Lyrics by Wizkid Then Please Do Not Forget To Share To Your Friends On Social Media. A Share From You Will Inspire. The lyrics of a song are the most important aspect in that it contributes to the music’s effect on listeners. Hence, one should not forget to share it with others so they can enjoy its beauty too.
If You Want To Read The Lyrics Of Any Of Your Favorite Songs, Feel Free To Contact Us By Filling out The Contact Us Form. We Will Try Our Best. Keep Enjoying New Song Lyrics With Fire Lyrics. Enjoy your day! Take care!